The allegation was made by Gistlover, a controversial Instagram site that claimed the singer's father is behind the lady's lavish lifestyle and even got her a costly whip.
Take a look at the automobile below...
Also, see the photo below of the woman with her putative husband:
The post reads:
“Hello tueh tueh,All these aspire to perspire gehs, run ooo, all of una go collect woto woto this time around,Faith Morey will you keep kwayet 😂😂😂all these small gehs big God, No be Davido papa Dey bankroll you, no make me vex ooo, meshonu gi there, I just came back so I still Dey booth, Adeleke bought you that car wey you term hardwork, you go about saying your oyinbo husband no get prick, you nor know before abi, Faith Zukwanike first, the Vawulence will go round, make una calm down first, i come in peace ooo, igi ewedu oni wo pawa ooo”
“Faith faith, this motor wey you dey use do motivational speaker,
who boughted😂😂(bought)it for you, No be Adeleke bankroll am,
Zukwanike first, all of una go collect woto woto, this Vawulence go
reach Snapchat slay Queens and Big yeye girls too, ruining homes up and
down.
#Ogun kee una this time around , if them want collect page make them
come kia kia, this time around we came prepared, enough of all these
deceits, Yeyebrities too, all una chapter wey don close, Na Reloaded we
go use an do for website💃💃💃i Dey booth first, i Dey come”
See posts below:
0 Comments