Calling out Laura Ikeji, Gistlovers wrote:
“Stop patronizing what influencers post una go say no, them don scam una finish una go enter my dm, how now?? The most annoying thing be say those wey post the advert no go address anything😳😳they move on like nothing happened , such non challant attitude towards people hard earned money, Dear Laura kindly return this peoples money, you don’t want to go this way, I swear you don’t, that belle wey Dey your stomach i go use Vawulence comot am now, them swear for all of una?? Abi Ogun wan kee una, GLB Nation make una Dey stay one place too, no Dey rep all these hungry influencers, Linda come carry your sister now before broken bottle hit your family as a whole, no say I no tell una, return this peoples money, i come in peace.”
✍️✍️✍️ ✍️“feel free to disagree in the comments 👀 ☝️👆 & let JAIYEORIE know what U think!” 📎 COMMENTS 👈👉✍️🤳 DROP YOUR OPINIONS ✍️✍️✍️
0 Comments