Mercy Aigbe allegedly weds married lover, Adekaz amid online drags (Video)

#jaiyeorie
 A video from their wedding ceremony was shared by the contentious IG blogger, Gistlovers who had previously called out the thespian for being in an amorous relationship with a married man with four children.

Adekaz was also fingered to be the owner of Ibaka TV.

Gistlovers disclosed that in a bid to conceal their romance, Mercy Aigbe wished her lover a happy birthday in advance today, 23rd January, only on WhatsApp, but speedily posted him on IG after the secret got unraveled.

Read the write-up below:

Hello tueh tueh let’s take a short break from mummy G.O matter , Vawulence Headquarters I fear una oooπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚una make a whole mercy for Dey wish her married gbola ontop WhatsApp, she nor fit wish am on Instagram she know say una go scatter her page πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚as we don post this one now, una go see say she go run wish am, wait on it, flaunting Married men in WhatsApp πŸ˜‚πŸ˜‚ according to our source sef, as the man wife no Dey naija again, them don do nikkai for mercy codedly , una go Dey do film to advocate say make people no ruin homes, but Na una Dey ruin homes, it is well oooo, i come in peace , Mercy iyawo D owner, Adekaz. Mercy wey no Dey merciful, Igi pawpaw oni wo luwa ooo.”

“πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚I talk am, I tell una say I sabi all these yeyebrities tactics, why she nor post am since πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚Mercy wey nor get mercy on her fellow womanπŸ˜‚πŸ˜‚ Part of the reason wey Dey make Bagrand(gentry her ex husband) beat am then be say she Dey nack all these marketers and producer, he don clear now πŸ˜‚πŸ˜‚make all of una getat abeg, so Na married man be your own D’owner , no wonder you Dey hide am like palliative πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚i come in peace”

“Actress Mercy Aigbe ties the knot with her Married boyfriend, Marketer Adekaz and also the owner of Ibaka Tv, where she derived the name, D’owner from. Cong……..

I come in peace”“feel free to disagree in the comments and let me know what you think!” πŸ“Ž COMMENTS πŸ‘€ ☝️πŸ‘†πŸ‘ˆπŸ‘‰✍️🀳 DROP YOUR OPINIONS

No comments: