Advertisement

Responsive Advertisement

Alleged Female "weed" seller and alleged lesbian in Sapele celebrates birthday in style (photos)

Image may contain: 2 people, people sitting

 Omeh who sells drugs including marijuana ('weed')  and an alleged Lesbian in Sapele area of Delta state celebrated her birthday in style. According to reports, the lady who is very popular in her area - marked her special day by getting high with friends at Richard Continental Hotel before moving to London Royal Hotel along Shell Road in Sapele for another round of party...

"Report enter studio say as we expose Tiana yesterday for her illicit acts,our studio record some small idiots,wey nor dey bath well,as dem gather for Peemos Hotel today dey smoke weed publicly and dey discuss Tiana (deir gang issue)
and d one with white,wey her name na Rejoice, wey carry dread talk say,she go deal with Tafia on everyday thing,why the blue one wey be Lesbian partner to the one with white,wey her name na Sarah,and wey wear blue begin talk anyhow. As we speak this little girls don dey practice lesbianism and dey smoke and drink hard drugs to kill deir cells. We dey call on deir family members to carry them Sidon and borrow them sense before them go begin catch enemies for deir family head. Na who like Jail,dey find Tafia for street. Life na sense. Na deir pictures wey dem use take dey smoke and seduce deir selves dey attached to this post so."




Image may contain: 2 people, people sitting


GIVE US TIPS GIST, GOSSIP COMMENTS ................. THOUGHTS? ... spill TEA.... gently Easy on Shade #jaiyeorie

Post a Comment

0 Comments